Why we dey judge and define people base on how good dem communicate English?

English no bi the official language of Planet Earth abeg

English no bi the official language of Planet Earth abeg, na black people dey like to do that pass, dem go dey do like say English na do or die, if you for Village no sabi yarn English, people go dey look you like say something is wrong with you, dem forget say English no get anything to do with African people, English is the official dialect of the English people for England, so wetin concern us Africans concern English? Make we talk about dis nonsense abeg…

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

#lgbtq #wahalawithgaypeople #gaypeoplewahala #englishlangauage

Published by Darky Dey Yankee

This Blog Is Dedicated To Bringing Knowledge, Enlightenment And Wisdom to The People In Pidgin English. Talks About The Happenings In Naija And How We Can Help.

Leave a comment

Discover more from DARKYDEY IN PIDGIN

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading